in

Ye Burna Boy Lyrics

Ye by Burna Boy is a very trending and ever green music which can be use for every occasion. Even though the music is very pleasant to the ears and gets you tempted to dance anytime it is being played, The lyrics is very easy so memorize and sing yourself. I have given the lyrics below with 100% accuracy, Enjoy.

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga
Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can’t come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can’t come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit
Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, fourshows I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller
That’s my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
Oluwaburna, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

What do you think?

Written by Ruby McKenzie

Hello, I'm Ruby, a versatile wordsmith with a passion for storytelling and a love for exploring diverse niches. With a keen eye for detail and a creative flair, I craft a compelling content that captivates readers across all topics. From Tech, Guide, DIY and Travel to , Legal, Health, Entertainment, Sports, lifestyle and Finance, I delve deep into each subject, delivering valuable insights and engaging narratives.

Marnie Stardew Valley, Hearts Events, Gifts, Likes and Dislikes, Relationship

Rainbow Shell Stardew Valley